Ana lyzer
Let's analyze....
THE CATEGORIES OF SINGLE MOTHERS
Each time I make post about SM, alot of people dey come hard on me like say na me cause una frustration. I realize and understand say we all do not have same stories so we absolutely can not generalize because we know say some of our sisters actually fell into the wrongs hands wey take advantage of their love, naivity and later betray their trust - we sincerely sumpathise with you people and we pray God to wipe away your tears but their are categories of SMs wey we can never stop talking about and here are the categories listed below.
ππΏππΏππΏππΏππΏππΏππΏππΏππΏππΏππΏππΏππΏππΏππΏππΏ
Those wey turn sm because them no fit keep kpekus for one place and their husband Β’Γ tΒ’h them dey doke another man preeqββββ
Those wey become SM because una try to use belle hook another woman husband because the man gets money-una wan reap for where them no sowββββββββββββ
Those wey become SM because them go use juju tie man because e get money , then juju later fade and the man eyes clear and he chase una comot after una don born for amβββ
Those wey become SM because them feel say man no fit control them, so them use their hand pack comot from marriageβββββ
Those wey born for yahoo boys because of iPhone and bone straightβββββββ
Those wey try to use belle hook yahooboy because of GLK and Lexusβββββββ
Those wey open their two koro-koro eyes go marry uneducated, unskilled, unexposed, Igbo smoking π¬ yahooboy wey draw tattoo for body and plait hair just because he see OYIBO defraud to buy car and rent two bedroom flat but marriage later crash because he no see OYIBO scam againββββββββββ
Na these categories wey dey talk about whenever we talk about single mothers.
Infact, all the girls wey allow yahooboy turn them to sm, na fire go dΓ mΓ gΓ© una yanshπΆπΆ
Warri Aproko II
08/04/2025
Dem nor dey carry argue with women these days oo...
This kid won the first position in school fancy dress competition. His title was "I Argued with My Wife" πππ
Photo credit
08/04/2025
Prophet Jeremiah is selling BΔΌoΓ³Δ of Jesus for just 100k. Baba just go his first sip
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Sunnyside