Maris comedy

Maris comedy

Share

28/02/2026

All those una hypo drinking, if God change am for una, I can never type RIP for anybody... Very anyhow humans dem

28/09/2023

Make Ona tell Efe to come carry em Sugar mummy comot from my house oh😉😉😉

27/09/2023

Mortuary content 😂😂Efe don start again.. Efe na only you go do dat one take

23/09/2023

Ese believe say na she be the most beautiful girl in the whole world 😂😂😂 I get passport?

Want your establishment to be the top-listed Arts & Entertainment in Ughelli?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Address


Ughelli