Lova
π
1. Short Girls In Hair Bonnets Be Looking Like Coloured Mushroom π
ππππ
2. We don too plenty wey dey find this money make some of una try give up abegππ
3. You sent me friend request... I accepted
Now you're asking me what's my name π
The one you're seeing on top your screen is your local govt name abi ππππ
4. Basheer : "my favorite drink is Pepsi"
Bloggers: "Basheer has just declared war against fanta,coke and Heineken
Bloggers are the problem of this country π€£π€£π€£
5. Nor be say we nor dey miss u oo
But if we dm u now u fit say u need urgent 2k
We move π₯±π₯±π₯±
6. S*x doll 100k.....I dey mad !!!!!!
*
How much for Cynthia ππ
7. One guy right now Is promising someone's innocent daughter a big wedding
While he's still owing Airtel 100 # naira
π€£π€£π€£
8. I mistakenly sent my CV to WWE now I have match with undertaker πππͺon Saturday what should I do?
Invite your friends to the group you won't die π
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the business
Website
Address
Obeiba Ihima
Okene