Luchi_hairs
29/08/2025
When I returned back to Abuja in 2018 I was a bit lighter than I used to be due to many factors including skincare but a lot of people started spreading rumours say na ashawo I go do for Anambra but there was this particular woman that took it personal.
Note I greet people alot my respect dey pour for ground.
Whenever I pass this woman and greet her she won't ans me. She'll just ignore so one day I passed her and said good morning ma loudly but as usual she ignored me. I went closer and said good morning ma zge still ignored me .
I now said mama Mimi I dey greet oo.
Her: ehhh I don hear
Me in mind:I no blame u na my busy body I blame.
Few days later I was going to work when I saw her and I didn't greet her
Her: once them begin fu*k this small small girls them go lost respect..
E pained me soo much that I narrated d incident to my friend loveth.
Well days later was with loveth when we saw the same woman loveth said make we stand wait for her. "NO GREET HER OOO" I said okay.
The woman was about passing us when loveth said
Loveth: all this old old women wey dere husband no dey gree small children rest no dey ever dey at peace wen Dem see fine girls
Me:😂😂😂😂 every fine girl dey resemble there husband gf
Loveth: no be say the husband get money self,God forbid.
Mama Mimi: na me una dey talk to ?
Chorus:no ma
Mama Mimi: stupid people I no blame una na my mumu husband I blame.
Me and loveth
29/08/2025
1 table 3uses
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the business
Telephone
Website
Address
Oba