O.T.Y

O.T.Y

Share

23/11/2025

🚨2026 is Fast approaching, if you don't want your Family members to come visit you in PRIS0N in 2026.🚨

Avoid this things

1. If you own a car, avoid giving strangers lift

One day, dem go kpai inside ur car and u go explain tire

2. Your neighbour is sick, don't give them any medicine or tell them to buy a particular medicine

If anything happens, you go need to show the court who give you licence to give medicine or give medical advice

3. Stop giving your visitors food, instead give them sealed drinks.
Same thing on Christmas day, start the No Food policy

One day, dem go posion one visitor from another place and e go still chop food for your house

U go explain tire

4. As a man, avoid doing doggy with any woman that is not your wife

Doggy is medically stressful and it can probably lead to D£, depending on the pressure you apply

You go explain tire for court

5. If you dey vex, pls avoid pushing or hitting or having any physical contact with the person wey dey vex you

Most people are walking co**se, just small push, dem don kpai

You go explain tire for court

6. Before you ask your girlfriend to spend the night with you in your house, pls check her BP and make sure you have First Aid kit at home.

Incase, as you dey do the do, she collapse

7. Before you date or have any intimate relationship with any lady, pls ask for her Birth Certificate

Or else, you go explain tire for court

8. As a lady, if man send you money to show up, abeg try show up ooooo or make you refund the money wey e send give you, if you no wan show up

E get why,

9. Oga, this my pikin no dey hear word, abeg help me flog am

Pls, don't try it, make dem beat their own pikin by dem self ooo

10. Anything that is trackable, avoid buying the second hand or fairly used version

E get why

11. Avoid threatening anyone, cos that small threat wey you do to scare the person fit go happen oooo

U go explain tire

E get why oooo

Ignorance of the law is no excuse

゚v

13/11/2025

Drama of the week

Want your establishment to be the top-listed Arts & Entertainment in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Telephone

Website

Address


Lekki Aja
Lagos