Pidgin Reports

Pidgin Reports

Share

17/10/2023

This old video of SAKA for police station no fit old at all 🤣🤣

Please like, share and follow this page for more funny content like this 🙏

17/10/2023

Nothing dey pain pass make them come dey tell you say you don come commot your phone whereas Eyinjuoluwa just dey wake up from nap

13/10/2023

FIRST DATE QUESTIONS.
1; shey evil spirit dey enter you once once?
2; shey you sabi break bottle?
3; how you take dey react if you hear (D.J Kwise mule)

09/10/2023
02/10/2023

Make you for know who to and who not to advice to avoid gbas gobs

02/10/2023

Nah the page wey dem dey talk for town be this.
Nah here you go dey watch, hear, and read about ogbonge news such as politics, philosophy, technology, sports and plenty plenty story wey dey shele for our country plus obodo oyinbo.

So make you click the follow button to get the ogbonge news as he dey shele for our neighborhood.

Want your business to be the top-listed Media Company in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Telephone

Website

Address


Lagos