Christ Alone
21/09/2025
A PERMANENT JOB IS COMING TO YOU NEXT WEEK
01/09/2025
Luke1:37 Month of September release Abundant Joy unto Every hand that Share and Like❤️
02/07/2025
So you will sleep single again this night? 🙄
Do you realize that u ar gradually begining to resemble a man?😒
01/06/2025
On my way to CMS this morning, I heard CMS 500, the other agbero opposite was shouting CMS 300, as sharp girl, I crossed over.
I dey inside 300 abi 400 motor, Naim 2 buses of 500 comot from park.
Hian!! Me wey don plan my Waka to return by 10am?
I quickly jumped out and enter 500 own🤣🤣
As we just comot, na so driver use gentle English take collect our money wey journey never start, 2 minutes into journey motor do kruuuuumm.
Na so we start wahala oo.
Driver release money, e say no.
Call for empty bus, wahala!!
As we wan beat am, naim God come send empty bus come, we leave am enter.
Next thing wey I hear na " Come down na me siddon for there"
Me to him: Oga go back go siddon.
Man wants make me to relocate from the front seat to back for him.
If you like enter, if you no like stand there, we go leave you go.
Inukwam!!! We dey fight for replacement, you na front seat be your problem 🤣🤣🤣
Credit:copied
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the business
Telephone
Website
Address
Lagos
Opening Hours
| Monday | 09:00 - 17:00 |
| Tuesday | 09:00 - 17:00 |
| Wednesday | 09:00 - 17:00 |
| Thursday | 09:00 - 17:00 |
| Friday | 09:00 - 17:00 |
| Saturday | 09:00 - 17:00 |