Simply Yetunde
28/02/2026
Abeg if you see me in person, I no wan hear, ahh! You don black, you don slim, you don fat, You don short. I know that already😤. Na me knw wetin my eyes dey see for this country 😩🥹.
27/02/2025
Airtel users abeg which data bundle una dey use now 🤲🥹🤲😭
26/02/2025
MTN users abeg which data bundle una dey use now 🤲🥹🤲😭
Want your business to be the top-listed Media Company in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the business
Telephone
Website
Address
Lagos