Beautiful connection
To D girl wey I 1 marry, I no 1 c any of ur frnds com middle com pack money o. nd D food money wey I give ur family make I hear say una use am do project for una house o.
Bcos ladies are fund of this habit this dayππππ and if it happens I go break that project and marry that ur friend the money wey then spray us bcos na the loan wey I collect she the packπΆπΆπΆπΆ so that I go collect the money use am pay my loan
U 1 go marry the family go tell u 300 to 400k for food and then go use 50k only, but two big chicken and 1 tin of rice for high table people use the remaining 350k build toilet or plaster rat hole for their house then people wey come for marriage go the complain say then no give then food..make una play with me ooππππππ³π³π³π³π³π³π€π€π€π€
14/11/2023
I have alot of wishes but my most wish is to see God inside of me
Den the complain say money no dey dis Tinubu say him 1 carry money go maintain 3rd mainland bridge..abeg oga Tinubu cn I review ur manifesto b4 coming to power
1. There is hyper inflation in Nigeria currency, okpani Tinubu carry money share for governors as palatives.
2. Oga there is excessive hunger in country agabaidu Tinubu is busy making unnecessary employment.
3. Ojipeinu Tinubu, ur average Nigerian citizens are living below poverty line, ojorda Tinubu is busy telling ISREAL and Gaza to stop fight ποΈποΈ thank u WWE referee Tinubu..
Ur manifesto really need to be check, if u no want quarrel just bring that ur manifesto make we see weather (LET THE POOR BREATH) dey in sideπͺπΎπͺπΎπͺπΎπͺπΎπͺπΎπͺπΎπͺπΎπΆπΆπΆπΆπΆπΆπΆππππ
Abeg I d look 4 5hectre land, atleast if I no get near dat Ukraine side I suppose get near gaza, Hamas,I 1 use am farm cassava,yam nd sweet potatoes,manure 4 dos side go gud well wellπ€π€π€π€π€π€π€πΆπΆπΆπΆπΆπΆπΆπΆ
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Culinary Team
Attire
Telephone
Website
Address
3b Isa Shadow Street Angwan Sunday
Kaduna