DYS OASIS
Wishing you all a very happy new year
30/11/2017
What is on my mind ke?
I don come again ooo....😁
Yes o, na me your one and only amebor001 🤡the latest news carrier wey dey supply una with the latest information wey dey ground..😉 I Don bring to una table the latest gist wey dey hot like Akara wey dem just comot from fire.. 🤣🤣🤣
I dey sit jeje my own o na him I hear say he remain just 7days,🙄 I ask them say 7days to what, 🤗them talk say na 7days to David's generation service 😳 Yes ooo.💃🏼
Is happening life and direct this coming friday: 24th of November
Time:10p.m⏰
Venue: Oasis of blessings parish💒
Theme: UNSTOPPABLE GENERATION
Featuring :
🌷Song ministration
🌷Drama ministration 👩🏻🌾
🌷Special ministration 🎹
🌷and plenty plenty
👂E Neva finish o.. Them talk am again say "BOIS OLORUN AKA APALA GOSPEL AND OTHER GREAT MUSIC MINISTERS will be present. Chaii me i no go miss out for this kind tin oo and I no want make anyone around me miss.. Make I do quick rebroadcast so them no go miss am.. You self rebroadcast so them no go miss.
I don come again ooo....😁
Yes o, na me your one and only amebor001 🤡the latest news carrier wey dey supply una with the latest information wey dey ground..😉 I Don bring to una table the latest gist wey dey hot like Akara wey dem just comot from fire.. 🤣🤣🤣
I dey sit jeje my own o na him I hear say he remain just 3days,🙄 I ask them say 3 days to what, 🤗them talk say na 3days to David's generation service 😳 Yes ooo.💃🏼
Is happening life and direct this Sunday: 18th of June
Time:8 a.m⏰
Venue: Oasis of blessings parish💒
Theme: REIGNING ON EARTH
Featuring :
🌷Song ministration
🌷Drama ministration 👩🏻🌾
🌷Health🏾and fitness talk ♀💃🏼
🌷Special ministration 🎹
🌷and plenty plenty
👂E Neva finish o.. Them talk am again say this program no be for youths and singles alone o but our mothers and fathers are also involved. Chaii me i no go miss out for this kind tin oo and I no want make anyone around me miss.. Make I do quick rebroadcast so them no go miss am.. You self rebroadcast so them no go miss.
18/03/2017
Always an awesome moment in God's presence. Let's all mark it on our calendars and endeavor to attend.
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Culinary Team
Attire
Telephone
Website
Address
11, Bintu Street, Oke-ira, Ogba (Michael's Event Center)
Ikeja