Itz eileen

Itz eileen

Share

05/06/2023

Get familiar 🗣️🗣️🗣️ you can also follow the brand on twitter

03/06/2023

Izz going izz going izz goneeee😂. Who’s your plug againnnn🗣️🗣️🗣️ nah me dey run am nah why dem dey call me the plug 😇. See review nahhh , i dey always shout on this IG street say u go get your money’s worth but una no believe abi. Oya now just dey play, sabi people dey enjoy my kindness anyhow 😇😅

01/05/2023

Perrywears aka the plug, I’m called the plug for a reasonnn cos i deliver 💯 reviews don’t lie

Want your business to be the top-listed Clothing Store in Ibadan?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Website

Address


Ibadan