LoveDoctor

LoveDoctor

Share

24/11/2025

Even eyes of the gods don leave bush before Band!ts go kdnap am🤣🤣🤣🤣🤣

18/02/2025

With LoveDoctor Lawrence – I just made it onto their weekly engagement list by being one of their top engagers!

07/01/2025

With LoveDoctor Lawrence – I've just made it onto their weekly engagement list by being one of their top engagers!

06/09/2023

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

I Entered a bus from Gombe State to Lagos. After some minutes, i decided to scāred all the passengers.
So i brought out my phone.. And started making a cāll.

You know LoveDoctor is always smart

''Hello oga, i don dey press dat button since but the bømb no gree bløw. Shey na blue one i go press ni or na the red one? Okay, the red one abi? I go do am now''

Come and see reactiøns.

Igbo man: (picks his phone to make a cāll) ''Hello Chukudi, run now to apapa and wait for my container. It's like i will dīe today.. but make sure u collect my money from emeka..

Yoruba woman: ''Driver wêré,. So u can't stop for somebody to come down abi? ..

I was just laughing inside until the Hausa man sitting close to me said (to me).

Hausa man: '' oga abeg that time wey u dey make cāll, where dem say make u press so that the bømb go bløw? Coz i don dey press my own self since and the thing Nevēr bløw.

I jumped out of the luxurious through window.! 🏃🏃🏃🏃🏃🏃
Me wey dey play..
😂😂😂

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Gombe?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Culinary Team

Attire

Website

Address


Gombe Federal Low Cost
Gombe