Chief Evans
09/09/2025
π¨ Breaking News π¨π€¦ββοΈπ
Kanayo O. Kanayo don open table wey scatter everywhere π³! He revealed say many rich Nigerian men no dey like helping their fellow men. Instead, dem go dash women β¦150 million without blinking, but when a young man beg for small help, na βgo hustleβ dem go reply π.
The painful part? These same rich men know say the boys are already hustling hard β dem just need small push to blow. But no, help dey always favor the ladies.
π Moral Lesson: As a man, life no balance at all. Sometimes you go sweat blood before you see support. π
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Telephone
Website
Address
MOUNT ZION Road
Calabar