Edna react
Rip Alex Ekubo💔the rate way young people take they kapi this days don the surprise me oh. May Gor help us all🙏
08/05/2026
Verydarkman don finally answer Izzy Ogbeide 🤣🤣😛
07/05/2026
Big congratulations to Caterefe as he collected his 50m Dollars for giving Portable Wortoworto🤣🤣
Make una see wetin house do to her madam👇
06/05/2026
This Yul Edochie go suff£r for Old because of this he b@d character. He first first Daniella dey trend for internet Yul quick go carry the other daughter way he get with Jud Austin come out. Na waha for Yul oh
06/05/2026
Na freedom fighter wey no dey smoke igbo dey collect award from military oo😀😀😀
Davido is such a nice guy, see the way his promoting this guy👇 ゚
Wahala between Lura ikeji husband with his side chicken
02/05/2026
Yul Edochie shares beautiful photos of himself and his kids from Judy Austin 
Congratulations to Cater Efe👏
01/05/2026
The Ratel president is back
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Bénin