Ututuoma nation
I no believe say Blord enter prison till I come Awka yesterday, a Lamborghini owner dey prison do Easter omor is not.
If you see who pass you give am way no use because of say you get money come dey follow who get power dey do case make him no terminate your carrier oo. VDM temper justice with mercy aje
Some people are taking hand workers for granted. See big house wey person dey tell me make i paint for 200k is unfair una go get money buy material but to pay workers no go gree una
Am now a musician π€πΊπ§ JESTER JAI
Am feeling something strange in me this days, will it be a good potential? I don't really know. God Abeg ooπ
Omo I don start a new business oo. Okpa business ππ
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the public figure
Telephone
Website
Address
Nodu
Awka