Omini-Yungest Entertainment Concept
Hello my friends an Well-wishers Abeg take note.... Dis one wen them say EFCC an SARS dey worry Una now... Den I advise Una.. No buy motor again.. Gather the money go buy lorry dey drive... No stay civilized place again.. Pack go one thick village go stay... No more buying of Andrea, Belarus or any Champaign wines forget those ones.. Make u dey buy Obukuyeke, Ebano root, Heineken, Goldberg, Serziebra, 33, Star Radler then Goko Cleanser.... For Water aspect no drink bottle water again.. Instead dey drink pure water, wel-water and river water....Make Una no dey bear pounds, Billions or Dollars again... Make Una dey bear Cowries an Kobo...... Den no dey Chatter Keke again.. Instead when u enter Keke make u and ur friend or ur babe take one sit.. Make Una lap each other.. Try am make we see whether life no go tire them when no want make Una Chop.....infact make Una come join us for the Comedy an D M.C industry.... Thanks for ur attention... I M.C YUNG a.k.a Omini-yungest Love u all 2 D bone.......
Those of Una when decide to dey follow me on instagram when Una no know where I dey even dey go self.. Make Una change Una mind follow my page now oo... Like my page.. I Mc Yung a.k.a D Omini-yungest Love u all 2 D Bone...
Click here to claim your Sponsored Listing.
Website
Address
16, New Layout Jakpa Road, Effurun.
Asaba