Mirach Amba stories
07/11/2025
Mama oo, ah, e bere oloun joor, e ma pa mi na.
Mama no small conscience? What kind of a mother o? Make una learn lesson o.
Mama no get even tiny bit of conscience, I swear, very heãrtlêss woman o. Mama na anywhere belle o
07/11/2025
All of una wey dey say Una pity Josephine. Pity her say she die?.
Pity fire, pity full grown woman wey use her hand scatter her life bah.
Same people she's been warning to stay away from her marriage. Those are the same people, same people she's been calling o.
07/11/2025
Ah aunty Josephine, aye poooo, aye pasa, ah somebody come to eeeh.
Madam say she's learned? No na, day never even ready to break we still dey night na. She never still see road, best daughter to best mother na. Chaiii
See my dancing shoes. Shebi I promise her that time say, as she go dey cry I go dey do hallelujah dance for her.
Orue
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the public figure
Telephone
Website
Address
Abuja