I.B.O2
28/01/2025
"HYP0CRITES"!
~2face Idibia replies critics
All these years wey I dey suffér kidnéy fa!lure, where una been dey?
My wifé dey more interested in her reality shows.
Most times, I been dey alone for hospital.
How many times I leave hospital bed to attend to appointments, just to cater for the family I love so much and I suffered sévere conséquences and relapses for that.
Where una been dey?
I don become dévil now because person dey act drama untop div0rce wey she cause for herself.
Nothing dey happen sha
27/01/2025
BE HONEST!!!!
Who will you choose ⁉️
If you're asked to invite 3 Nollywood actresses to open up a cryiing competition that will pull the crowd to cry with them 🤦
No Copywork!
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Abuja