LAF TILL U DROP
21/07/2022
Don't read in public βββ
I No Understand Why My Own Sunday Just Dey Differentππ
Me and Okoro decided to go to Redeem church today. We hear say today na one couple's anniversary and deliverance Sunday for the church....., but rice go dey after everything..... It's not Asif I went there for the food, I wanted to be closer to God, to be redeemed..... because na Beans I dey chop Only
We got there on time, na preaching pastor dey do when we enter church..... Rice aroma filled everywhere, you know as how these party Jollof rice dey smell naπ«....E dey enter head....I quickly felt my pocket to check if my spoon is still there,......I no dey like use rubber spoon chop, I dey always bring my own spoon....INCASE!π
It didn't take long, pastor finished and deliverance began..... See everybody already in spirit, keyboardist don dey play ekwueme for background......e remain small thing make I confess say spoon dey me and Okoro pocket, Dem suppose comot that song for gospel songs, that song na emotional blackmail....π«
Deliverance session finished,....the couples did their anniversary and time for sharing food reachedπ..... They began from the left and na right I dey but I no talk..... Jesus dey first bless people for right before he go left but Redeem dey always do their things differentπ₯π€... I Sha keep quiet,.... just dey swallow spit up and down like Eba..... make food no reach me first.π₯π€π
At last I got my own share,π.... Jollof one side, salad dey too with turkey and maltππ.... I kept the malt and began eating, the guy wey dey beside me don already finish hin own before I comot my rubberband from my plate. Upon say Dem serve me before am oπ°
While I was eating...., Pastor stood up and began walking around the church, according to him .there was an unfamiliar spirit inside the church that was hiding in somebodyπ....e be like say that person na from Warri π
I wasn't even concerned,....I continued pinching my rice..... I no know how e take happen but Pas
1. A kiss can Reduce or Remove Anger But when it's too deep, it can Remove Cloth, pant and bra...πππ But sometimes if you try it when someone that's not in the mood it can bring hot slapππββοΈ
2. Some girls be like "I don't like fake guys"
My sister is that Brazilian hair you are
putting on ur own?
Is dat ur long eyelid ur own?
Or is your colour your own?
Yes you, am talking to you, I mean u sister
don't look backπ
3. Chai today I was busy deleting ugly
people on my list before 2022...
I almost deleted myselfππ
4. Nigeria parents be like, remind me to buy
your cane before we get home
Am I mad?π
5. Then bill gate said to me, please sign this
autograph for me, I woke up immediately
put on my Italian suit and went back to
sleep
How can I dream this dream with ordinary
singlet and boxers.ππ
6. If you know u lost ur 100,000 Naira tied
with two rubber band, please send me ur
number so that I can direct u where u can
see the rubber bandsππ
7. At the ATM today, a woman was trying to assist one slay queen to operate the machine and then saw that it was her husband's card
Come see wahala π€
I can't separate this fight mpo,I'm going homeπββοΈπ
8. If you're arguing with your girlfriend
and she respond by sayings "listen young
man "
Just know she has a sugar daddyπ
9. I just heard my ex was hit by a truck this
morning this life ehhnnn... Nawa oh..
I hope nothing happened to the truck.π
10. Do you know mouth odour has two major advantages amongst others?....
First,it Separates a fight quickly
Secondly,it wins every Argument.
π
11. 2hrs in Lagos traffic can turn everyone
in a bus to family friend... I now know that d
woman sitting beside me has 2 kids and her
neighbor is a witch.π
12: My hand don dey pain me. As you are laughing while reading this post, That's how your 2022 will be filled with LAUGHTERS in the name of God AMEN.βΊοΈ
Cutie Why don't you wanna add or follow me for more π€¦ββοΈπ₯²
Abi I no dey try π₯²πΆ
I pray God touch your heart to add or f
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the business
Telephone
Website
Address
Accra