Alex promo
09/10/2023
Dj jenny queen 👑
07/05/2023
American singer Selena Gomez don post a thank you message to Nigerian musician Divine Ikubor wey pipo sabi as Rema.
For her ontop social media, she say: "Dis man don change my life forever. Rema, thank you for choosing me to be a part of one of di biggest songs in di world."
For June, Billboard say Rema song "Calm Down" wey e remix wit Selena Gomez become di highest-charting hit from Afrobeats lead artist for Billboard Hot 100 history.
02/08/2023
Mmmmmm
Esker ou konprann
11/07/2022
Kiyes kap f ti kob sa
Click here to claim your Sponsored Listing.