IDAM
11/09/2025
π¨20 milion goneππβΌοΈ
Omooo, one video just surface online β young guy dey cry like pikin after lady wey him sponsor go school for 5 years reject him dating proposal π
The guy talk say he don spend over 20 million naira on her education, feeding & welfare.
But the lady open mouth talk say: βI appreciate am oo, but after all my level of education, I no fit settle down with mechanic.β πΆββοΈ
Imagine say that guy use all the money buy keke(4m) by now he for don buy 5 tricycles with that 20 million.
When Prof Gehgeh talk say βe better make you use your money train goat π than to train woman for school,β una dey laugh say na cruise. Today cruise don turn tears.
Lesson of the day: You wey woman ask for 1k, you rush double am send 2k β continue oo, MR DOUBLE K, wa to K. π€£
π₯No be gist if Naijagist no gist amπ₯
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Uyo