Born To Rule

Born To Rule

Share

30/11/2025

Time and money wey I Dey spend for girlfriend(another man future wife) now

I for use am marry wife's now
Maybe by now I for don get pikin wey for dey call me Daddy or people for dey call me Daddy Ahmad Al-amir Junior Born To Rule 👑😂💔

Telephone