Confi
10/06/2026
Look into my eyes π
Tell me what u see ?
Belle first, Gist later π.
βWho agree β Or Abi no be true ?β.
10/06/2026
Smile big.
Laugh often and
Live fully β€οΈβ¨.
10/06/2026
βGrace in my heart, strength in my steps,
And a smile that says it all β.πβ¨
10/06/2026
Your favorite soup is ready!ππ
Team Egusi or Team Banga?π
Abeg tell me your favorite soup for fufu make I know say I no dey alone for this matter ππ
I wonder Wetin Dey go through her mind
As I Dey choo this Akbo fufu π Guess?.
09/06/2026
When you taste the fufu and it tell you "run for your life" ππββοΈ
Wetin una think make me run like this?
I don go talk to her about
This her small fufu π wetin
Una think ?.