DBNtv

DBNtv

Share

17/02/2026

Always active

15/02/2026

Perfume plenty for una Valentine package o, una
partner dey smellπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ’”

15/02/2026

Don't forget to pray, we live in a generation where our joy gives people problem's and our problems give people joy.

15/02/2026

Incase you see church wey dey share jollof rice and goat meat today, abeg flash me i go quickly call you back πŸ˜‚πŸ™πŸ½

15/02/2026

Old taker burst laugh for inside church today when pastor say givers never lack πŸ˜‚

15/02/2026

By next month e go dey do you like say you won vomit, you go dey feel weak but no panic na your
Val gift 😹

15/02/2026

Me wey life deh surprise make I still con surprise you, ehn fine girl?πŸ˜‚

15/02/2026

I no dey panic no mean say i no dey go through am, i just know say God dey for me

15/02/2026

Dating a Jehovah witness lady is pure Gold.
No birthday,no valentine,no Christmas
You'll only buy her umbrella and sandals

15/02/2026

Accepting compliments on your AI pictures is another early sign of m€ntal illness.

09/02/2026

Before you embark on loosing weight, just remember say Tinubu still get another 5 years as president πŸ˜‚πŸ‘πŸΌ

08/02/2026

Make it a habit to respect people without knowing their qualifications, titles, or positions. It’s discipline.

Want your business to be the top-listed Media Company in Ojo?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Website

Address

Ojo