YBNL Group Future

YBNL Group Future

Share

07/12/2023

If u no get money, Get sense πŸ‘ŒπŸ‘Œ E get why!!

Buy okrika wash am well put am for body nobody go know... spray perfume and smell niceπŸ‘ŒπŸ‘ŒπŸ‘Œ
Look for small money, rent one room apartment comot for ur papa house no let dem see u finishπŸ‘ŒπŸ‘Œ
Even na garri or rice u see, just dey manage am nobody go know.πŸ‘ŒπŸ‘Œ
Hustle tight and pray one day e go pay.πŸ‘ŒπŸ‘Œ
Find one responsible girl dat will understand u, tell her everything, if she like, she stay.. if she no like, she leave. don't kill urself for anybodyπŸ‘ŒπŸ‘Œ
Start ur life small small cos all those big men u are seeing today Started from somewhereπŸ‘ŒπŸ‘Œ
Don't ever try to live a fake life, open up!! who want to like u will definitely like u for who u are ❣️❣️❣️❣️ I no fit talk pass dis one if u like hate me wat must be done must be done πŸ™πŸ™

I come in peace.

πŸ˜πŸ˜πŸ€—

09/04/2023

It's will only take time, but you shall make it πŸ₯² hope you understand the photo!!

Photos from Bookish Sailas Olatunbosun's post 29/03/2021
05/10/2020

Thanks for being a true mentor of our hearts. Happy Teachers dayπŸ’“πŸ’πŸ’–πŸ˜˜
Pls Celebrate teachers, they will be happy.

Want your business to be the top-listed Gym/sports Facility in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Address

Lagos