Morrisdon

Morrisdon

Share

10/03/2026

As I was passing a bush side, I heard a cry from the bush
I ran into the bush to see who was crying
Behold it was my ex girlfriend's current boyfriend, the same guy that snatched my girlfriend ooo
His blokos was trapped on the tree oo
As a good man with a kind heart, I decided to help the poor guy oo🤷

Like this now ehh... Na the blokos I wan finish oh! Sorry, I wan commot for the tree

09/03/2026

Abeg una sure say na only one apple una chop, abi una use am do fruit salad?

Cuz me I no understand oo, this suffer don too much oo😭


゚viralシ

08/03/2026

Na mumu dey spend money for aircraft when witchcraft dey😂

Want your business to be the top-listed Finance Company in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Website

Address

Diobu
Lagos
500001