ehijiefrancisca

ehijiefrancisca

Share

30/12/2025

So sad

Omo no be small thing do Joshua oo, I just watch one video..

This guy wey dey front, hin hEad pieces asin di hEad commot for hin bodi sef( i no fit post di video here due to Facebook)

Joshua just dey confused inside that motor because e still dey wonder how e take survive..

I hear say di truck wey their motor jam don spoil since Sunday.

Omo, how e won take explain to those guys family?

30/12/2025

Merry Xmas and happy New Year in advance

04/12/2025

I’m stepping into rooms I prayed for, healed for, cried for. I’m ready now. 🦋

Want your business to be the top-listed Clothing Store in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Telephone

Website

Address

Ikorodu
Lagos