Comedian Segs

Comedian Segs

Share

31/03/2025

E get some comrades wey virtual go chop their money finish, instead dem go waka go house, dem go turn punter to the people wey dey inside the shop. Dem go be like “Bros, you see this game ba, play am 2 to 6 over 1.5, e go enter once, trust me"
You don come across this kind of comrades before? 😂

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Ibadan Outlying?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Telephone

Website

Address

Thy-will
Ibadan Outlying
110115