Football Matters In Pidgin

Football Matters In Pidgin

Share

07/06/2025
05/06/2025

Na now I see👀 the reason why Man city dey follow Lyon up and down make they release this boy to them

Oboyyyy
This guy na proper baller⚽ ooo
See goal wey he score tonight 🙆‍♀️🙆‍♀️
Incredible ❗❗

05/06/2025

E be like say as Yamal and Pedri think say na real Madrid they dey play with ooo
Because France🇫🇷 go do mistake wear white wey be Real Madrid color
See as the two of them just dey ball for this game

Nawa oo

05/06/2025

My people
Abeg make una no vex oo
But at least...
Make una just use una two precious eyes👀 view this thing abeg👇
Na goal wey CR7 score yesterday be this👇

04/06/2025

E don red for Jack Greelish wey be Man City player ooo

As information don dey reach me now say Man City won comot he name from their club world cup🏆⚽ squad ooo

Man City dey ready to sell am ASAP to any club wet try show small interest

Want your business to be the top-listed Gym/sports Facility in Enugu?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Website

Address

Along Ogb Gas� Ventures
Enugu