Speed96.9FM

Speed96.9FM

Share

02/07/2026

Thursday don show again, and you know the speed fm way, na Throwback levels....😎✌️

The month still fresh, and nor be just any new month, e kick-start di 3nd half of 2026🤗

Dey wii Mr Tortori from dis morning, make we gada package una wakeup show go reach di afternoon jolly for afternoon time....Nor touch dat dial💯

30/06/2026

Join me Oga Freddo ontop radio this evening for speedfm96.9 Benin city for di programme dey your lane and as I go still dey carry una for di coole coole time

Want your business to be the top-listed Media Company in Bénin?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Address

Old Azagba Road, Eyean
Bénin