Best Caesar Tv
Oga time nor dey to ask wetin be time, go do wetin you want do😂🤣😂
02/07/2026
This Akara business go favour me so? This one na the third time wey sleep dey take me while frying Akara . All the akara don roast finish like burnt offering..See wahala😭😭😂🤣
30/06/2026
Nor be only fine face I get... my fresh kuli kuli,sweet corn and crispy akara fit make you forget your ex. 🤣😂🌽.I don add Kuli Kuli and roasted corn join the hustle oo as a Faithful follower of our first lady,I'm fully motivated..If ₦2,000 land your account now, which one you go buy first? 🤔🌽🥜🍩 😂 Kuli Kuli 🌽 Roasted Corn 🥯 Crispy Akara 💯 All of the above!
Girls have to take it easy on their boyfriends.. The billing is too much 😂🤣
This one na awoof dey run Belle😂🤣😂
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Address
0000