McO
15/02/2025
CAN YOU UNDERSTAND THIS
๐๐ฝ๐๐ฝ๐๐ฝ
You dey pursue something and something dey pursue you... ๐
If you first catch wetin you dey pursue, d one wey dey pursue go still dey pursue you ๐๐
But if d one wey dey pursue you first catch you... Hmm ๐
Otilo 4 wetin u dey pursue ๐
Let's be guided!!!
MCO ๐๏ธ๐๏ธ๐๏ธ
Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Awka?
Click here to claim your Sponsored Listing.
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Address
Awka
02/03/2024