Nonygee101

Nonygee101

Share

17/03/2026

Building in silence… something powerful loading ⏳🔥
Big thanks to Exelsior Records & FIT WITH STAN 💪 I so much appreciate

13/02/2026

Happy Valentine my people ❤️🌹
🌹🌹🌹🌹🌹🌹🌹🌹🌹🌹🌹
Love sweet no be small… but make I yarn una small truth — love no be only for February 14. Real love suppose dey show everyday, for small small things, for checking up, for prayers, for laughter, even for forgiveness wey hard sometimes.

If you get person wey you love, no wait for special day before you show am. Tell am today. Hug am today. Even if na yourself you dey try love and heal, abeg no stop… you deserve am too.
Una dey show me love every single day and I no dey take am play at all. From my heart, I dey grateful well well. I promise say I go show una my own love back… and e go BIG… bigger than wetin una dey expect. Just dey watch… something special dey cook already 👀🔥
Make love guide una heart always. Happy Valentine my family. I love una die. ❤️✨
Yasmin Exelsior Exelsior Records

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Awka?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Website

Address

Old Inec Road
Awka
420102