Uj peters

Uj peters

Share

22/05/2026

Good morning people 🥰... it's Friday morning... hope y'all are doing great...
Happy weekend guys..


Prompt by my amazing sis maureen

11/05/2026

Na this kind thing wey I no understand o...Them say I win award for this year AMVCA, but them no gree me come inside, them say make I wait for outside say them go carry the award come give me for outside, but since then I don wait wait soteeee, sleep catch me,as I wake up,I no see anybody again, everywhere empty,abeg make una help ask them who them give my award mk I kukuma go collect am na,ehn...my fellow award winners Don dey celebrate their own since,I no dey like this kind thing o..
Good evening besties...

Want your business to be the top-listed Clothing Store in Awka?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Telephone

Website

Address

Awka
124