Empror Olu Comedy

Empror Olu Comedy

Share

20/05/2026

I no dey like surprises like this oo πŸ˜‚πŸ˜‚Babe just show up unannounced, next thing na β€˜let’s buy small things’ 😭

Before I know, small things don turn full shopping πŸ˜‚πŸ’”Me wey no budget for today begin dey calculate my life for counter 😭

Abeg make una dey inform person before una visit oo πŸ˜‚

10/05/2026

Abeg, make any babe wey say β€˜I don’t give my number’ to me no bother open my car door πŸ˜‚πŸš— This motor no be Uber o, na connection only… Gbam! πŸ’€

07/05/2026

social media no be real life my dear β€οΈπŸ˜‚

Take me for who I am please πŸ™πŸΏ I fit never Dey live for mansion but time go tell oo πŸ˜‚

04/05/2026

No fear πŸ˜‚πŸ₯³
You be BIG person na why dem give you GLE πŸ₯³πŸ˜

04/05/2026

Fear womenπŸ˜†πŸ˜†πŸ˜†

27/04/2026

I don dey repair fans, make una bring jobs

24/04/2026

My papa don give another woman belle πŸ˜†

24/04/2026

The most anticipated movie by our own mummy is finally out, is now showing on YouTube on tv. Kindly watch and share πŸ™πŸΌ

21/04/2026

My sister your battle is over! Worry no more πŸ˜‚

Everything don settle πŸ˜„

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Aja?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Address

Divine Homes, Thomas Estate
Aja
101245