D.D.K

D.D.K

Share

31/10/2024

Money Dey come like curse ✍🏻
Hmm πŸ€”

20/10/2024

Omo if person broke, e go just gentle, the way I calm now ehn, you go think sey I don lose my memory✍🏻

11/10/2024

Smoker Wey I Wan Advice
Don Dash Me 10k
More Fire To Ur Lungs DeDe πŸ˜‚

Want your business to be the top-listed Media Company in Abuja?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Website

Address

Micheal Opara Street, Wuse Zone 5
Abuja
00012